Martial, Garnacho goals help Man Utd win Wolves for EPL
Getty Images Manchester United win Wolverhampton Wanderers 2-0 for dia Premier League match for Old Trafford on Saturday.Anthony Martial and Alejandro Garnacho score di goals for di home team in front of 73,500 pipo.Dis game bin dey crucial for Man Utd wey dey try to maintain dia pos