Live Breaking News & Updates on Health Dr Osagie Ehanire

Stay updated with breaking news from Health dr osagie ehanire. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Coronavirus vaccines: African kontris wey don receive Covid-19 vaccine since e come out


Coronavirus vaccines: African kontris wey don receive Covid-19 vaccine since e come out
3 February 2021
Wia dis foto come from, Getty Images
South Africa, Morocco, Seychelles, Mauritius and Egypt dey among di few African kontris wey don receive di coronavirus vaccine.
Dis kontris no wait for di doses of di vaccines wey di African Union don secure for di continent as dem go ahead to make direct deal wit di manufacturers of these vaccines and some receive donation.
Di African Union don secure additional 400 million doses of Oxford-AstraZeneca coronavirus vaccines for di continent, but dem no give any details about di cost. Dis one join together wit di doses wey di AU don already get for reserve and dos wey dem wan collect from di World Health Organization backed Covax scheme. ....

Indian Ocean , World Health Organization , Al Qahirah , South Africa , Abu Dhabi , Oxford Astrazeneca , Nana Akufo , Biontech Covid , John Nkengasong , John Magufuli , Lazarus Chakwera , Di African Union , African Union , Serum Institute Of India , Health Dr Osagie Ehanire , Serum Institute , China Sinopharm , Africa Centres , Disease Control , Presidential Task Force , Boss Mustapha , Nigeria Minister , Federal Government , Nana Akufo Addo , President Lazarus Chakwera , President John Magufuli ,