Paul Rusesabagina: Hotel Rwanda hero regain freedom
Paul Rusesabagina, wey Don Cheadle play for di 2004 movie dey credited with saving 1,200 pipo.
Source: bbc.com
Stay updated with breaking news from Hutu Community. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
Paul Rusesabagina, wey Don Cheadle play for di 2004 movie dey credited with saving 1,200 pipo.
Getty Images Paul Rusesabagina photographed inside court for February 2021 Dem don release Paul Rusesabagina, wey be former hotel manager, wey act as di hero for di Hollywood film Hotel Rwanda from prison for Kigali.One Rwandan court bin sentence am to 25 years for terrorism for wetin