Yul Edochie narrate final moment wit im late son Kambilichukwu
Nollywood actor, Yul Edochie don tok for di first time since di death of im 16 year old son, Kambilichukwu Edochie.Yul bin neva tok anytin since wey im pikin die nearly a month ago.Di actor share di final moment wey im spend wit im son bifor e die and say im no fit question God. Dis na wetin Yul tok