Nigerian woman sue her papa to stop her forced marriage
Getty Images One 20-year-old woman for northern Nigeria don sue her papa say im wan force her to marry stranger, local media report.Fatima Aliyu lawyer tell one Sharia (Islamic) court for Kaduna state say she don already get pesin wey she love.Im also tok say di woman no dey sue her p