October 1: Dis na di four kontris wey get di most gender equality for world
BBC Travel tok to pipo wey dey live plus sabi pipo for di four kontris wey top di list, to beta understand wetin e be like to travel or move go dis kontris.
Source: bbc.com