vimarsana.com

Latest Breaking News On - Uko uyokim - Page 1 : vimarsana.com

Women in Politics: Ngozi Ordu, Hadiza Balarabe, and oda women wey be Deputy govnors for Nigeria

United Nations say as at 1 January 2023, na only 31 kontris dey wey women dey serve as Heads of State or goment. Dem add say "wit dis current rate, gender equality for di highest positions of power no go dey possible for anoda 130 years."

Women wey be deputy govnors for Nigeria and dia states

Foreign and local organizations for di world dey encourage women to go into leadership positions.Dem dey also encourage women to put hand inside politics. Some women don dey join but e neva reach di level wey international organizations dey ginger for.According to United Nations (UN) ''equal partici

© 2024 Vimarsana

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.