By culture many Moroccans see demsefs more as Arabs Pan Africans - and some sub-Saharan Africans. Morocco get substantial population of Berbers, or Amazigh as dem prefer pipo to call dem like dat - some estimate say na almost 40% of di kontri population of more dan 34 million. One major Amazigh language - Tamazight – don dey recognised as official language wit Arabic.