Ukraine: How Russia dey plan to fight back against Western sanctions
President Putin don make changes to di Russian economy since dem first sama dem sanctions for 2014. But wetin be di preparations wey e don make for di latest sanctions wey dem sama Russia ova im recognition of Ukraine’s breakaway regions?
Source: bbc.com