Stay updated with breaking news from Deputy govnor. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
Godwin Emefiele policies wey di new acting CBN govnor go meet informationng.com - get the latest breaking news, showbiz & celebrity photos, sport news & rumours, viral videos and top stories from informationng.com Daily Mail and Mail on Sunday newspapers.
United Nations say as at 1 January 2023, na only 31 kontris dey wey women dey serve as Heads of State or goment. Dem add say "wit dis current rate, gender equality for di highest positions of power no go dey possible for anoda 130 years." ....
Foreign and local organizations for di world dey encourage women to go into leadership positions.Dem dey also encourage women to put hand inside politics. Some women don dey join but e neva reach di level wey international organizations dey ginger for.According to United Nations (UN) ''equal partici ....
Gbajabiamila na di current speaker of di 10th House of Representatives - di green chamber wey dey expected to come to di end of dia tenure on 11 June. ....
Informationng.com - get the latest breaking news, showbiz & celebrity photos, sport news & rumours, viral videos and top stories from informationng.com Daily Mail and Mail on Sunday newspapers. ....